Bros it's good to be a helper give this stuff free and less benefit from u
Are you aware of the fact that people are getting great jobs in this country despite the stiff competition?
The cutting edge between these set of people getting the job and the other lies in their CVs.
Employers form opinion about you based on your CV and this is why CV preparation is very critical to getting desired job.
Having been involved in the process of screening CVs, I will like to share with the Top Secrets that will make CV to result in interview and the acts that grant the job.
If you are interested in this, it will cost you a token of N1,000.00 payable to:
A/C: ABIODUN WILHELM
A/C:2087193371590
BANK: GTB
BRANCH: AWOLOWO ROAD, IKOYI
After the payment, kindly send a blank e-mail to:
[email protected].
The document will be sent to your e-mail within 48hours maximum.
Bros it's good to be a helper give this stuff free and less benefit from u
GO CHOP YOUR CV FORMAT.........YOU SABI AND YOU DEY LOOK FOR 1K.......MUGU
umunnatim abeg na true u talk.if na tru u sabi reach dat level na im u still dey look for job.javascript:replaceText('%20',%20document.forms.postmodify.message)abeg go chop am.next tim try post somttin wey go help odas javascript:replaceText('%20
',%20document.forms.postmodify.message)
u dey look 4 free =N=1000 wey u go chop. u be really otonddo.wait 4 1k very well,thief
Broda,learn to help for free,coz in that way good things might come easy for u life.but chargn 1k for cv format is nt fair.we r goin 2 snd u d blank page so u could help us 4 free.thkx
abbeyhem abi wettin be dat ur name sef, u na wa for u o abi u crest d CV with gold. abeg ehn next try look for somethin more interestin to tell us. jobman
Guy, you 4 don use that format hammar since and you de look for 1k, ibu Anu Mpama
Make whona no beg am again,d guy na heavy big fool.theif
Guy u have made the house to mad at you, look at you seln cv. EFCC will arest you for soon or later
.
MUST BE AN IBO MAN (dem no dey play with money)
MUST BE AN IBO MAN (dem no dey play with money)
Keep d cv to himself.