where is the job located is it lagos or ..........pls
target based marketers wanted urgently for a leading manufacturing company.
salary very attractive.
b.sc in any field as training will be provided.
call 08074310051, 07028029267
where is the job located is it lagos or ..........pls
Shey the company no get name and address?
ok we go call
na wa ooooooooooooo the is invissible?
Na waa 4 naija people. So u have info as per job u wan make we text u 4d info why u can comfortably post it here.
House beware of another 419
abi make una help me ask dem o. why the secrecy?, why was naijahotjob created?
make una use people dey play just b/c of job
It's well with job seekers.
More informatiion please.
no wahala......one day!
D company no get name? Abi u want do like dis man wey get dis nø-08033855152,house,dis na theive,he collect recharge card finish com say wrong nø![]()
olayiwola
wait ,wat do dey take us for? y must we call cant dey post all d infomation here