which kind nonsense i don send my cv so many times and its not going
Printable View
which kind nonsense i don send my cv so many times and its not going
No be small tin oh...Bros!abi na one brest ur mama give u wey make ur sense no complete? e neva late abeg rush go suck d remaining one make u get sense. lol!
No dey spoil ur cv...animal!
Good Riddance to bad rubbish.
Only God knows what this forum is turning into.
this is a scam cos how can Etisalat use "yahoo" when they have their own site.It's un-professional, so it's a scam.please this! :(
na waoooooooooooooooooooooooooo
PSV or what U call Urself <
U are a Maga
person wey don send cv self is not worth to be called a graduate
joblessness don turn some pple to another thin
Please and please, what is going what does that fella call the user of this forum, well i dont blame him 419 no sell again na to use pple cv doing........... na im sabi,
Ladies and Gentle men of the house is there nothing we can do about these criminals, this is how it starts :( :'(
they are 419, they sent to me