Na wa for some companies o!
all these cvs weh dem dey collect sef, both online n offline, hardcopy n soft cpoy, wetin dem dey use am do sef? y dem go kip man pikin 4 house ? dem go allow application procedures 2 boot or load for 3 or 6 months den afta dem go do "many r called bt few r chosen". at d end na only 10% precent dem go . guys mk u una open eye well well o 4 in n out of hall so dat una go get job begin run bottles anyhw una like den maintain family n chiks wella. mk una no 4gt one love 4 fellow job hunters like una ooo
Re: Na wa for some companies o!
Donald, na here u dey? U neva ans d question way i ask u on d last advert post way u post.(u say go to www..) na wetin u mean by dat.