DDC consult located at Lagoon home Ketu called me for apt test.did anyone heard about them b4? let me knw b4 thursday 14 01 10
Bros na so dem text a friend of mine also.....and the fellow dey enter Lag from EnugunAbeg ause is this DDC CONSULT real abeg make any body wey sabi dem Gist us about dem.......Thanks