Abeg house una know person wey dem call for this Gse thing?
Printable View
Abeg house una know person wey dem call for this Gse thing?
have they called anybody for this GSE with Union Bank?
invited for the union bank gse test in abuja on 18th january after a long timgood day house,God is very alive and he proved it to me.I have been e since september 2008.i go the text message around 9:17am on 13/1/2009.pls pray 4 me 2 succeed in Jesus' name.Amen.
I have been invited for Union Bank interview. can any one advice on format pls? One Love..........
Av also been invited for friday. Pls any info on what to xpect? Thank God at last after the loong break.
Danielabuo, I declare- U will Exel! It is well
men, I av being called too but na sunday for 7:00am. Se i no go go church, na wa for job search o.
Cheers house we go all enter, hope them dey pay well sha.