Eya,oma se o pelesorry 4 d evacuation.
hello house, have they email u? if they hav, hope u no respond. i responded to their alert to upgrade my ATM card online because they've upgraded ATM service, threatened to suspend my account in 48 hrs. i clicked the link and enterd all my account data. u no wetin happen? they vacuate everything wey dey inside the account including minimum balance! i no no where they find our emasil sef. ye pa! he don cath me ooo. sound the alarm make them no cheat ur friend. i love u.
Eya,oma se o pelesorry 4 d evacuation.
Bros u no know say na dem? Pele oh as dem fab all ur money i hope others go lern from ur experience!!
1luv
Live and let live