pls do u have format for management trainee pls inbox me [email protected] thanks
Printable View
pls do u have format for management trainee pls inbox me [email protected] thanks
na wa o..... nobody is talking abt workforce, well I go free style see how far....... good luck all
Would management trainee and engineering trainee be writing the same test tomorrow?
omo that engr trainee test na die
@koloid lol, no be small......if u no know...u nice know.......God dey sha
Omo mehn, Nigerian Breweries Engineer Trainee Test hot no be small oooooo
Na mech engrg things na, with some electrical. Me wey be civil engr omo na God eye i dey look. I wish i applied for Mgt Trainee
I applied for mgt trainee,them send my application to engr trainee....God dey oo
trainee brewer questions were a bit fair. may God see us through.
men.... even d management trainees test was somehow.. was is it jus me or were d questions tough..
For NB Plc to set such tough question dat means u can compare dem wif oil coy. Pls i am still asking: how much do they pay, when on training and after training and wats d duration of training. Pls someone dat knows the company should break it down for us. For decision making sha (trainee Engineer)