we shld tank d guy for givin us valuable info rather than making fun of him for jus a simple error. my guy u try. kip it up.
I don't know y u people are behaving irrational, cos of a simple mistake and u started abusing him, i am sorry for you sha stupid people
we shld tank d guy for givin us valuable info rather than making fun of him for jus a simple error. my guy u try. kip it up.
G
One Luv brodas, i appreciate cos we 4getha.Wetin i tell una be say Nobody dey perfect in everything. Wetin i know the guy don passed the info..... And we don not even understand but we don overstand wetin the guy dey talk....![]()
@jideofor64, u r rite but wat is stated above is not a website but an email address ''[email protected]'' which is very correct.
u guys shud take it easy with thegeniusng, we r all human beings and no body is above mistake.
@thegeniusng, good job
Slicker than ur average
Which one we go follow now? Na say total de recruit or say the guy grammer bad? Make una no de confuse people wey no go school like us.
I
![]()
![]()
![]()
![]()
![]()
![]()
![]()
The guy don try by informing us.
"You don't win the Silver, You only lose the Gold"...ENGR-GENERAL OF THE FEDERATION (1ST)
The most important thing is the information. my guy u try! nobody is above mistake.