House do any one know anything about police cadet recruitment
Printable View
House do any one know anything about police cadet recruitment
Dey r already in d lagos camp doing training since last 4months.my friends r dere.
Abeg dey alwaz check n confirm well b4 u post...............
I tire o! I tot na anoda fresh round of recruitmnt fa! Pple wey don near to pass out sef
Pls house with what range of interval they recruit.