
Originally Posted by
oloks
wallahi, i pledge to naija-area mi kauntri,
2 b Peytful Loyal and Honest,
2 Sarve Naija-Area wif all mi strength,
2 papom mi duties inside NNPC,
2 distance mi self Prom corrupt praktiziz,
2 b beri discipline and Upright,
At d same time , i no go dull miself...
when d job land man pikin hand finish, wey Awoof SHOW face, e go be come
Chop and Clean mouth runs....
NNPC mattar self don DRAG some , by-force to GOD and Faith...
me no Claim exsepshun Oo,
na Naija b dis sha...
All in All Sha, I agree wif Pavilo, lets have positive mind-set.
and for the Prophet, abi na philosorfar, abi na Relaibu SOURCE wey say 4 per state,
shey him no kno say 4 per state mean 4x36=144 and 144+FCT= 148.
isnt that very , copiously, plentifully,abundantly RIDICULOUS.. abeg make him carry CLOCK joor OO. Make him no use Super GLue do EYE drop Oo, abi Chain-saw do friction JOor O, abi make hin no do Mychweeew for MOPOL- JOor O