Chai! Nothin wey we no go see 4 dis forum :![]()
![]()
I want the whole houes to join me in prayer for my state kogi, to tells you the level of under development in the state,for nearly 8years of the present administration in the state the gov. has never commission any project executed by a LG apart from back log of salary owe her workers,even the stae govement is yet to execute a projects to better the lifes of the masses despite huge monthly allocation.IBRO jugdement day await you like Ibori
Chai! Nothin wey we no go see 4 dis forum :![]()
![]()
I tot he was inviting kogi indigenes to aply 4 job in dia state sef. Wats our biz wit d camatose state of yr underdevelopmnt abi na absence of new projects. Just thank God as una salary dey go,backlog or frontlog.
Global Moderator where u at?
Chai! Guy ur own de ur body oh! This na NHJ and not political blabla... We think say kogi state wan employ. Guy do well oh!
A
Guy this forum no be for small pikin ooo