make una no allow 1k btwn u n ur job oo.its not all companies dat demand for sum fees dat r scammers. at least u r lucky dey called u. i knw of soo many pple includin mysef that applied fro dis GTcrm n were not called.
Guys I received sms from GTcrm and when I assessed the link(www.guarantycrm.com/Career.html) I found out that I supposed to pay N1000 to intercontinental Bank before I can purcase a pin. Guys che u na the see wetin I de see o because me I de see Scammmm abi no be so
In God we trust....God we see us all thru.
make una no allow 1k btwn u n ur job oo.its not all companies dat demand for sum fees dat r scammers. at least u r lucky dey called u. i knw of soo many pple includin mysef that applied fro dis GTcrm n were not called.
MY MAN TAKE IT EASY OHHHHHHHHHHHHH
@ nevadah. I think you should let the house know how genuine GTCrm is, since you know they are not scammers. it will be appreciated if u let us know your experience with them.
Dash! RUN!
G
bloddy scam it is, it smells and stinks of scam . run without looking back. 1k ontop wetin.
AFTER DEM DON GIVE ME UNLIMITED HOURS STRESS TO FILL THEIR QUESTIONNAIRE, DEM CALL ME DEY ASK FOR 1K? NEVADAH17 AW U TAKE KNOW THEM? WHERE THEIR OFFICE DEY? U KNOW WHO DON WORK THERE B4? WETIN DEM DEY INTO?............MANY MORE QUESTIONS ABEG EDUCATE US. BCOS NA ONLY GOVT JOBS I KNOW SAY DEY ASK FOR BAR. THEIR WEBSITE DRY DIE...!!!
Company wey dey recruit, yet they are offering TEST PREPARATION MATERIALS on their site..![]()
Make I hear word jo..if they are genuine, then I am Obama's Cousin
dont get me wrong oo!! i dnt knw em from any where. am jst sayin its not all companies dat ask 4 dough dat r scammers.note some govt n other coys dat ask 4 reg money n in d end dey mite not even call u 4 test or intervw. but we stil take d risk to apply(hoping to b lucky).
myself and sum other of my frnds applyd 4 dis gtcrm...no luck. @darlingtondc and @iykceejy its entirely ur call. i and so many other pple applied fro anoda prog,go solar africa, i was called for intervw n dey werent. n i was askd to pay 3k.i ddnt hv d bread but i took d risk n paid. n now my intervw has come n gone. dey said dey will get back 2 me.
until God gives us a job, lets not be too smart n in d end miss out on sum limited opportunities.
make we allow GOD handle d scammers.
meanwhile etisalat dey recruit oo...lets apply. at least dem no ask 4 dough.find the attached pls
this is a scam. i went to their supposed office address with a friend and no company like that. Big scam.