Chevron! Chevron!! Chevron!!!..... If una naija youth vex ehhhh, na militant we go send go una office make una release the advert ohh. No think say una sabi use person head ohh. Abi una don start backyard runs?
Wonders they say shall neva end, at least not wit a geographical entity like Naija! Those of us wey no come get detective skills nko! Hw we go kno wen wili go appear again
Chevron! Chevron!! Chevron!!!..... If una naija youth vex ehhhh, na militant we go send go una office make una release the advert ohh. No think say una sabi use person head ohh. Abi una don start backyard runs?
Abeg make everybody relax. I don give dem 48 hours ultimatum.
y all of u d rush oil company work.
@trouble, you re welcome on board... Big up bro
Willi Willi-LWKMD
bcos we r in oil and Gas board, abi na bank we suppose rush for here?Originally Posted by informsuda
Chevron Una don hear 48hrs, or else ..............
Bros wetin u sef come dey do here if u no follow to dey rush for oil company workOriginally Posted by informsuda
![]()
![]()
![]()
Gbam!!! Well spoken .... supportedOriginally Posted by troublemaker
Infact, we go tell Oga Goodluck Jonathan say Chevron don dey do willi willi
na wah for the chevron people. make them dey vareful to de toil with nigerians wiz graduates. well it is well even inside the well.
Pls any member of the house that checks and sees that the link is back on the site, PLS LET US KNOW IMMEDIATELY OK
An IT guy told me that it opens after 3hrs and doesnt last for more that 5 min. Cant open more than 5 times a day.
The last one opened around 3:05pm and i applied.
So guys get set for the next and the final round for 2day @ 6:05
Best of luck