Hopes high that something will come up next week.
Make we enter week 2 see
Hopes high that something will come up next week.
"You don't win the Silver, You only lose the Gold"...ENGR-GENERAL OF THE FEDERATION (1ST)
People, how weekend and church 2day?
I just want 2 inform all job-seekers to "Retain the Blessing and Return the Glory to God",by this way,we'll always find favour with God. Shalom!
"You don't win the Silver, You only lose the Gold"...ENGR-GENERAL OF THE FEDERATION (1ST)
@gzl,
I just called a contact in zaria who told me dat forms will be out between april n march. Said that the ones available now is for student pilots. Seems we may have to wait a while oh
@Baron GreenBack, thanks 4 d info. But dis info breaks my heart o. So,does it mean we hav 2 wait again till ending march/April? God shall make a way 4 me cos I don tire 4 stayin at home.
Why dem no convert some pilots' forms 2 Engineers'? (sounding desperate)
"You don't win the Silver, You only lose the Gold"...ENGR-GENERAL OF THE FEDERATION (1ST)
bros i feel ur pain
infact this waiting don tore me sef. but we no get choice na. the thing dey pain me as i miss the pilot exam. na there is for scatter the paper like say na First school leaving certificate i dey write.
make we wait see na (afterall na salary we dey find)
No be lie. Whether na to drive Tractor (MANTRAC) or to fly Plane (Bristow), all na to make money.....smiles
"You don't win the Silver, You only lose the Gold"...ENGR-GENERAL OF THE FEDERATION (1ST)
@gzl, Hmmm u dey every corner oh! What of the 180K own? I wan come join you there because the pay make sense oh! That one you no need to build muscles again na belly you go dey build, if you like get pot belly na OYO u go dey o!
Hey, this bristow own make dem do quick so that you go carry those CAT engines do your flying test. Fly go JOS, BAUCHI, GOMBE etc. I dey see dem the time I dey JOS.
TRUST IN JEHOVAH THE GIVER OF EVERY GOOD GIFT AND PERFECT PRESENT.HE IS SURELY THERE FOR YOU
@maxweber, u don follow me reach here 2? 180K still dey im own side o,but I hear say dis Bristow make sense pass that o.I no go mind get dis bristow at the end of it all. We no go fit use CAT engines do flying test cos na diesel engines dem dey use but Bristow they use GAS TURBINE ENGINES. So, any attempt to use CAT engines na CRASH be dat o. For my 1st flight test,I go fly go SPAIN,then UK, before I come finally fly across the athlantic go "God's own country" USA to go hail my big bro Obama.........(smiles)
"You don't win the Silver, You only lose the Gold"...ENGR-GENERAL OF THE FEDERATION (1ST)
@gzl, in fact your spirit high for this one oh! Just believe say GOD go do anything for you as long as you obey him.
When you go fly go all those places remember me o! Although by GOD'S grace I go dey for rig that time, the only thing wey you go do for me be say you go develop your own plane sound so that any time wey you dey fly pass our rig I go use GPS send you signals. Make GOD answer our prayers...
TRUST IN JEHOVAH THE GIVER OF EVERY GOOD GIFT AND PERFECT PRESENT.HE IS SURELY THERE FOR YOU
@maxweber, I dey feel you.
"You don't win the Silver, You only lose the Gold"...ENGR-GENERAL OF THE FEDERATION (1ST)
i dey feel of of una scatter
gzl, owfa, na anapunping(anagin)
dey hail. abeg u go need gixt me about this bristow thingy o, as u talk say e tite die. abeg email details to y inbox, [email protected]. i dey wait. mnwhile i hope say u dey hr from capacitor and galatico? and the s lady(s***h)?
one love......anagin