I hope say we never enter 1 chance, after the kind rain wey beat me on sat *angry*
Printable View
I hope say we never enter 1 chance, after the kind rain wey beat me on sat *angry*
I dont think its advisable to go there 2mrw or wat did u think naijahotjobbers?
Una when dey lag make una go 4 for me without a confirmatory text am not going
Chai, many tales to tell my children nd many bed story, to tell my grandchildren, tell dem goodnight story for dem to sleep off, workforce osheeeee. Is part of d training. We learn everyday
Somebody should email or call or ping them if u got their details. Am tired of all dis suspense. Let M̶̲̅ε̲̣ return to work on my blog. www.kallysky.com
ntn yet. Na wah o o o o o o
I still believe they'l call , myt jus be due to some certain factors like ICAN or d fact dat dey aint ready...my fingers r still pretty crossd
still waiting...
Exam cancel
wen did u hear dat?
I believe so@musco
i dnt believe so