dan congrats! I'm not astounded that you were called after all! Your performance was incredible! infact, even the interviewers made bold to say our group was the Best!!! CONGRATULATIONS! I got same mail with OANDO!
Printable View
@vprince my broda you r good to interview. I respect your personality. Hope u don app for sec? Try abeg if u neva apply
Gdluck to u guys. Try and gv us feedbk afta ur intaviews so dat we rejoice wit u guys.
@danny, wait o! Whats sec? @kush, see danny o, e don start.
@wale abeg wetin i start o wey u dey report me to kuch lol?
@amygurl is like linking or dating site. Your own go pass facebook n 2go...lwcmt. You sabi. @Oando try come out 4 mr hotjobber or naija 2012..lol.
@Oando ty so much 4 ur compl. @vprince so u also made it 2 final thats awesome. Till friday then
@danny baba, all the best.
OANDO' but i trip for dat pinchomik receptionist! Dat other gurl that was calling out our names. She's got cute legs, although her ain't encouraging, nice set of teeths and facial outlook ! BUT FOR REAL, ALL 9JA HOT GUYZ I MET THAT DAY WE ALL LOOKING MORE LIKE MODELS! Every guy was too hans and cute on blazers!! I'm sure, @amygurl would have been confused if she was to make her choice!! But then, i no fit shout ooo! @oando! Amygurl is publicly engaged to @musco, so get ur eyes off her. My power no reach to dey drag her with my boss MUSCO4ME! thats why i'm interested in dat receptionist! Lmao!!
The Best Job you can You can ever do. /?lrRef=d9fc254b
@V prince, if u going for d receptionist, i guess ill jst take d gal @amy, no do yanga give us again!
u na go make dis gal head big i mean amy.na wa o o.she wil b feelin hot cake in here.
hahaha' chief marlock! Me think gurls full ph? Haba' i hear say dem full for streets sef. Ok' search for this gurl on facebook. Sophia james. She stays in ph. And have bn on my neck all this while. She desperately needs a guy and i fink she'd fall for u. Goodluck marlock in ur love adventure. Plz kip me posted.
Omg! U go fear luv at first sight na.
Abeg make any one no go close to dat secretaryooo! Cox me dey rdy to launch anyone wit Boko Haram sucide bomb.Infct,am walking dwn the aisle wit her as soon as i bag that job.I rly can't wait to see her on the 12 of march.I'v alrdy bought a Rose Flower for her self.
Chairman/Lady of the weddin: Mr n Mrs Amygul Muscovite.
Men on suit:
Dannyimo,Vprince,Marlock,kuchijay,yemgaf,lmao,jobo y834,andressvillas,
Best mahn iz my rival;Walearoy
Abeg make una help me dey prepare for the wedding.
Omg! U go fear luv at first sight na.
Abeg make any one no go close to dat secretaryooo! Cox me dey rdy to launch anyone wit Boko Haram sucide bomb.Infct,am walking dwn the aisle wit her as soon as i bag that job.I rly can't wait to see her on the 12 of march.I'v alrdy bought a Rose Flower for her self.
Chairman/Lady of the weddin: Mr n Mrs Amygul Muscovite.
Men on suit:
Dannyimo,Vprince,Marlock,kuchijay,yemgaf,lmao,jobo y834,andressvillas,
Best mahn iz my rival;Walearoy
Abeg make una help me dey prepare for the wedding.
@guys so uno do share all d gals to unaselves. Na wa oo. Wale 1st mak move ova kuchjay. Now, my man vprince aka d 'controversial man' don point n kill d receptionist. 3rdly, Oando to choose d sacretary. Lastly, musco 4 amy. So uno want mak i hook up d MD abi. Congi go kill me 4 dat company. God help mak onyi get work o.o. If nt huh
lmao' but you know say dem be two gurls wey dey dat reception? The one i'm talking about is dat sweet gurl puting on blue shirt and black mini. And nah she bn dey call out names! Just for clearification. I've made my intentions known to her already so abeg, park well. And go for dat oda gurl o! Well, if u insist say u go drag am with me no wahala! Lol' lwkmd! 4 here .... Abeg me and u go create special thread because of this matter.
Please house who knows about Edson Associates? Got a txt msg to com for a test.
ur urgent reply will b appreciated. tanx.
@ baba vprince e get 1gal huz whr i cari congi go 4 dat kind 8am wit out evn brushin.i try heavn and earth mke d gal let me enta 4 whr?.i beg d gal til dat kind 4pm.she stil no gree.finali na dat kind 8pm whr rain strt 2 fal na him she gree.nw i b customer 4 deir evn d pusi cat whr d gal cari knw my nam.nw i dey register d pusi cat 5times a dai.nw i nid new1.so dat wen i mari i go stick 2 1 gal.
@all LWKMD kpata-kpata!, see guys don turn naijahotjobs to social network. All ds gals don turn allocation, @danny, im taking KUSH nd dat smal gal dat cald names. Am i not lucky?
Na wa o! Wich kan power God giv women ova men? C naija hot job dat is an avenue for sharin job openings and experience has sudenly turn to babe-chykin and match-makin forum. Plz guys lets kip our priorities straight. B4 u fit mary dat babe wey dey shak u, u supose get beta job 2 maintain her, if not anoda man go just from nowere cary d moto wey u don wash finish comot.
Guys,are u trying to change dis site to www.naijahotbabes.com,i no wan ondastand ooo.well,all work n struggle without play no wat ham sha,lol.
Gdluck to u all dat wil b doing ur final intaview today especialy my sweetext amygurl. Make u na no eye her twice o. Lwkmd
@vprince,oando,wale this is to inform you guys the man of the moment dannyimo has decided to buy all thel love shares you might have felt towards d vst corp babes or female applcant except that of the share lover holding amygurl, one Mr Musco the man of the people. We are so sorry for the heartbright it might cost you. It is for the best interest of the company as part of the turn around maintenance. So keep ur luv or lust or flower.
@vprince,oando,wale this is to inform you guys that the man of the moment dannyimo (as the new chairman) has decided to buy all the love shares you might have felt towards d vst corp babes or female applcants except that of the share lover holding amygurl, one Mr Musco the man of the people. We are so sorry for the heartbreak it might cost you. It is for the best interest of the company as part of the turn around maintenance. So keep ur luv or lust or flower.
Vst guys avn their interview today all
da best jst com house come tell us. @danny for christs sake, leave either kush or d name calling gal for me, abeg.
Wish u guys Luck.
@wale I am now in charge of all the babes. The party no go end today. more babes will be coming..lwkmd here ooo. @VPRINCE i can still consider your application for any girl of your choice..just mention ok