My pple I love you all, just got back to ibadan. SAFE
Printable View
My pple I love you all, just got back to ibadan. SAFE
Tank God 4 granting u journey mercy back hom. As u hav shared dis job info wit us, God wil continue to fil ur life wit gudnews in Jesus Name...Amen. Wel done my guy!
I really Thank God for u guys n for d fact lots of naijahotjobbers grabd dis one, its really a great one.
Menh all good fins just dey happen to me today o! First i saw musco4real..touched him,lolz, chelsea won d champions league, nw ma fellow naijahotjobbers gon grab a big one wif unity bank..popin drinks nw oo! Lolz
Tis well guys...God help us all!
@zeus, na so na so
Congrats to all those that made it 2 d venue, and more congrats 2 those that truly made it! Such transparency?! Grt experience I wld say....damn that rain!
me, iv nt met oga musco, but i believe one day i will meet him, infact na kiss i i go kiss am. Congrats to all, i tap into dat current.
wale u wan kis a man lyk u? Na wah o
Abey no kill us with laff@MUSCOVITAMIN
wetn i do??
Wale abeg nor go kiss musco wen u see am o abeg, just hug am, dat one go do. Lol...
@oseluck tel him o o o o o. Hahahahaha
am happy for u guys dat wrote the test oo, esp dos of u dat made d interview,dotunski, great one there,
though i didnt write test but i support the test as d purest job recriutmnt 4 now o, now i believe gatecrashing
Good day fellow NHJs, please let's try and keep this thread alive by sharing every little details about Unity Bank and what next to expect. Past experiences with them too will be appreciated.