@oye, no go eat plenty o o o. Hmmmm
am so happy 4 u guys. NHJ Names dat am really farmiliar with r now UBN staff.
@oye, no go eat plenty o o o. Hmmmm
@musco, I don hear
Where is UBN plc training sch??
Is it the one in sabo yaba@hendric
Just imagining we all meeting in UBN naim be say na NHJ outlet ooh, congratulations once again to all,I should be doing mine on Tuesday
House, what is this stool thingy. Is it real, because na only once a day me dey shit o, and na for morning. I dont know how I will produce the stool for them. Or you people are only joking?
@234GT: As u dey Shait in d morning rememba pak smol wey u go giv dem. Or beta stil save d shait of d day u wan go, no shait at all in d mornin, then wen u reach there just pour evrything for dem.
@Machini, I will just take small stuff along. Na strong thing be this o. To carry shit travel from abeokuta to lagos. Truly, shit business na serious business.
During documentation, will dey ask for passports or the 4 we gave them during the assessment is what will be used
I think they will ask for more passports during documentation.
@234, so ur nw in2 shit bizness? Iol. Wel, i go enta dat hosp witout any shit. I go buy enuf fud around dia,eat am wel wel, shit must kum by force. @prince,where u dey? Owerri?
Met some NHJ peeps when I went for medicals today. It was so luvly to be wit dem. But still looking forward to meet musco!