Glory 2 God. I finally got my SMS Invite 2day 4 my 1st ever Phone Interview 2morowI bin think say dem no wan call d Engr-General b4
Guys wey don do d intervw,Una do well o; I no think say yawa suppose dey 4 me concerning d interview
I wish y'all SUCCESS!