Make una give me expo b4 i go fall my hand for there. Ah, Ajé butter go oh. In fact, all ma pikin must be ajé butter
Plz, how dem they take sip tea from teacup? Wetin go be pako fate lyk me wey neva use teacup b4. Na bowl we dey use ooh
Make una give me expo b4 i go fall my hand for there. Ah, Ajé butter go oh. In fact, all ma pikin must be ajé butter
Oops! I meant 2say "Ah, ajé butter good oh"
O GOD I NEED YOUR MIRACLE, BABA DO SOMETIN O!!!!!!!!!!!!!STILL EXPECTING MY IV
@sexyme,it wil surely come.with God all things are possible
@bigaboiz.u go kukuma no drink na instead of fallin ur hand.se dem no go force person.bros,u dey sink bread inside tea sef?dat 1 na pursue dem go pursue u....lol
S
i feel terrible..well good luck to all those dat were successful....d struggle for me continues....wuld ve really loved to work there...but no wahala...every disappointment is a blessing...
@sexyme we day d same level, but God dey sha,,,,,,,,,
@ cmind and sexyme, I'm still very hopeful and faithfilled that i will be contacted, and i want u guys to share d same faith. Except them no wan end the recruitment process!!!! Besides, where's ur location? Anoda congrats to those contacted so far..........![]()
As the day goes by, my heart beats faster in expectation for an invitation for the 2nd interview
Dear Lord, pls remember us.
those wey don do 2nd interview make una remember us 4 prayers abeg.
When is the 2nd interview ending?
r u sure dis location thing is a criteria? the way i did my first interview was a miracle, no mail or sms to alert me for the interview. the guy frm unilever jt beeped me one evening n dat was how i did the interview, as for my location- warri, delta state.Originally Posted by Jevusa
@sexyme guy u dey warri? how can we c cos me too day dat side fit hala on 08023548339 today oh. cos go move 2moro......
@sexyme we are in the same shoes...that was exactly how i did my interview too on saturday 28th august, without a text message or any mail....a suprise cal came in by 2:40pm...Lets just keep our fingers crossed and expect God to work wonders in our life......
If i can recall properly the lady that called me told me that her colleague will get back to me...i advice that we keep believing.
Again maybe it i the location because i live in Kaduna state.....maybe that is y?