On ma way now, almost @ CMS
Printable View
On ma way now, almost @ CMS
Me don land gidigba for Synergy, one guy dey there dey represent dem well. We be just two sha wey don reach. They give us chair make we sitdown. We still dey wait sha + d rain come make everywhere cool. Pastors and Imams, pray for all Hotjobbers. Success all
Hi @koleefem hw far hv u guys started hw is d environment lik,do dey luk lik serious pple...amfor 1pm bt I tink I wnt to do in ur batch cos I hv oder engagements...can't wait to c u nd MIB
I'm there, pretty organized, we av diff code each. About starting, where are you, I'm in d hall opp their line
@kumbizy and Mr K, am for 1:45pm, am jst leaving my crib now.. wish u the best....
All the best peeps. Success IJN, amen.
@koleefem05! How was d test?? Have u guys concluded it? I just finished wit northgate now,heading to V.I for synergy..hola!!
hehehe, this place sucks, looks like a marketing job to me
@koleefem and others how is ur test,we still dey epe o battling with northgate accreditation.Hope u guys meet up cos dey will be here till everybody write even if its 6pm.safe journey bro
@MIB! Pls am also 4 1:45pm but held up in trafick,have dey start yet? How's d arrangement??
@dejivee, sorry I didnt see ur message on time,... hope u made it sha.. although, the place was a waste of time, money, effort and intellect.... I rest my case.
MIB! Dat place na die..if I had gotten info,I wudnt have gone..gt there late and no extra time was given..even if I was given d whole day I don't see mysef stressing my head...see dat comprehension wey plenty pass my project 4 university...God dey sha..Gooodluck!
Wif d@ mode of test, can't be marketting. Nope! Never!!! D test nah die nah