can u imagine. Say hello to dump camera. This na fraudomotological way of scaming. I think i will put this on my cv as job experience. Lol
Omotology palava. It was really fun there. Say Hello to the camera. Lol
can u imagine. Say hello to dump camera. This na fraudomotological way of scaming. I think i will put this on my cv as job experience. Lol
Sorry to all that went there, its just another sad and funny experience before u get the real job...Oga Musco I trust u jare, who ever issued yellow card na 4 him/herself o..Continue the good works,Ur bounty reward is coming soonest.... The struggle n searching continues guys...It is well !!!
Oga Omare ur boy dey o...I still dey lament my tfair o, even d 2 coloured fotocopy wey dat monkey say make person do, funny enof na me help collect all those documents arrange am for am like say o my gosh! D guy even call me cordinator my head dey burst...lol..chai I don suffer
Davido haba big boy like u dey lament 4 tfareAfter all, u go back to ur singing career with wizkid to release another music album.lols. Heya sorry about the babatology stuffs. It is well with your soul.
hehehe, i jst a mail 4rm omotoloscamology conslts, in4ming me of my succes, hahahaha, am told 2 reply wt d email cmfirmed, i wud send an email to dat bastard teling him my mind