
Originally Posted by
walearoy
@seun, y u picking on Vprince n Marlock?, abeg no go there o! Those guys are untouchable after musco, the likes of u n me comes after them. @ebay, as for u, i jst dey pirry u, amy na strong personality wit terrific fighting(i mean white belt gidigbo) spirit, nid a nhj guy il recomend for u n me sef no bad abi danny nd kush. @kushjay, were u @?pm me ur no again dnt no hw i lost it. Vst guys avn their interview today all da best jst com house come tell us. @musco, if i sey u r my model, i go dey mize words largely, @amy, as bois don gree sey its musco4u if u leave the guy u no wetin go do u, @faith, popularity seeker, now u no u dnt seek it u earn it, still wana hear frm u in NHJ sha. @all, our jobs wld com ds year IJN!