Speaking of 1st lady...abeg where is our 1st lady? Its unusual 4 her not 2have made an appearance on tv...?
O! Sowwie, One more thing, I didn't tell you ao "beautifully pretty" Inumidun,Mama baby wa is. She's ##mmwen##. Dunno y all d unmarried ladies we did d final chat 2geda isn't just beautiful, only the married ones r just so beautiful, na wa ooo, we guys dey try 4 our wife(ves) ooo. We dey give dem correct modelling, if not, dem 4 waw waw pass "our 1st lady" L̃̾Õ☺Õ̾Ô=D=))
ÕÔ☺ÔÕ̾L̃̾
Ơ̴̴̴̴͡.̮Ơ̴͡ U all on Thursday
Speaking of 1st lady...abeg where is our 1st lady? Its unusual 4 her not 2have made an appearance on tv...?
Guy i no come and understand u again o! U dey admire anoda person wify? Hmmn, if chairman pass by come catch u... history go repeat itself o! But on a more serious note, inumidun the way koleefem dey idolize ur beauty so ehn, abeg no vex o, u supose get sista na, wey never marry o! Afterall boys are hustling...
@DonF: Bros,no go d@ syd oooo, I no market 4 U oooo, cos me n Inumidun don strike deal ontop her unmarried younger sister. So abeg, take left or right turn, no come my lane @ all. Wif due respect Sir!!!
@Concept: 1st lady has been enrolled in. British School, taking GNS101, Introduction to Basic English, and d@ shld take lyk 8months. L̃̾Õ☺Õ̾Ô=D=))
ÕÔ☺ÔÕ̾L̃̾
Corect, tank u 4 confirming 4 me dat inumidum has a younger sists. I knw fit sout, inumidun we go relate 4 training.
Na wa o! Pastor koleèfem at last u display here say 'BODY NO BE WOOD'. Imunidun sista don enta soup btw don f and rev fada. Don f, ojukokoro dey wory u. D babes 4 UBA no do u lol! Congrats 2 u guys in advance.
Why una dey worry over woman? Hmmm,make una never choose yet o,because d day i do my CBT,d woman carry me enter where current staffs dey work. Omo,com see chikalas and chikalasis.lol Man shall not dull.lol
@Younglove: I've never 4 once told U I'm a Pastor, moreover, as U no gree gimme ur sister no mean say I no go marry. God sef say make we become "fruitful n multiply n bcome many n fill d earth". Reverend Father 4 church sef dey get pikin.
As 4 DONF, no mind am, na long throat dey worry am, and I go soon show am if him no mind his biz n limme 4 MTN and face him UBA babes + say Inumidun sister sef don tel me say na "Yoruba man" she want, so DonF, abeg park well!!!
=))=D≈i donº˚˚°º≈laffº˚˚°º≈soteº˚˚º≈Iº˚˚°º≈=))= Dº˚˚°ºbeginº˚˚°ºdeyº˚˚°º weewee :4'(bodi
.
Una no go scatter person Head for here o.
@Koleefem n DonF, u r all jokers and funny peeps..
Well,i'm still hoping dat they will call me by God grace bcoz d transfer 2 ajah,apapa will nt go in vain,amen. Still waitin and i believe in miracle of God.
Hi all....just got my invitation for training now...
Good Day,
Please note that you have been scheduled for “HOW MAY I HELP YOU” online training.
DETAILS:
START DATE: WEDNESDAY, 3rd OCTOBER, 2012.
VENUE: CNSSL TRAINING CENTRE, KM 49, LEKKI-EPE EXPRESSWAY, (beside Ibeju Lekki LG Secretariat), Igando, Oloja.
TIME: 8am prompt.
Kindly come with original copies of your credentials for accreditation.
Thank you.
Regards.
Online Vendor management
Customer Relations Division
VendorM@mtnnigeria.net
![]()
Hey pple I just received my invite for the training oh @ apapa branch starting oct 3 pls check ur mails oh