After all d round trip to epe, apapa and ajah.....I no go collect turkey o....mtn, shey una hear, when u guys call me na Cow I go collect o, as in a whole cow....all of una wey dey mention turkey, d fear of BH is d beginning of wisdom, we dey here dey pray make dem call us sharp sharp una dey mention turkey.....anyway aboki DONF,where my suya na@inumidun and careertuk, our fingers remain crossed. Soon, we sef go go chop turkey....sori, cow
![]()