@bravehost4u! Tanx so very much...May God bless u...
Board a bus to cms from mile 2, tell them you will stop at parklane after liverpool.. Keep on reminding the conductor.
Once u alight @ parklane, u will see shippers tower by ur left
@bravehost4u! Tanx so very much...May God bless u...
Exactly as described,you'll see d tower by your right,not far frm d@ main road U'll drop, enter and meet d security people @ d gate, U'll fill d visitors book and U'll be asked to go straight down to the lift d@ will take U to d third floor. Once out of d lift, go left, d@'s dragnets block. Success
Lol kolefem, u too much
Biko qwan ma Broda.
Success to us all
Koleefem, nna ur description na die! Too much be u!
Hope U there shaAll d best ma brada
Koleefem and the babe wey don write earlier, any news? Heard some guys are. still writing till friday 29th.
@Yuzor: Na wa for dragnet o ma broda, I never hear anything ooooo, no sms, no mail, but I dey hope say na tomoro dem go contact us sha since he go reach one week tomoro. Pray it's a success mail ooo
Guy, nothing short of a success mail bro. Gbado anya nwanna!
@Yusor: Biko, wetin d@ one mean nahAbeg na joke oooo, I no be -Igbo , I just like d language, but I no hear am and no fit speak sef. But I'm sure you meant well. Success is ours bro
Pls what should I expect in this almighty dragnet test? Mine in friday 10am,I hope I won't sit alone in the hall o.....somebody pls help n what position is dis one for cos Iv lost track o
guez dis invite is for lagos residents,rite?