I believe Emy and others are through with their interview. Pls give us info. I hope it went well with all of u.
@debo
I feel u too bro in short, I don tire jare, av been policing my phone like mad any txt wey enter like dis I dey blieve say na dem ooo. Sotee any txt I see wey no be dem na delete straight. Let's just pray cos anytin fit happen wth DB dem fit send msg lata 2day or even 2moro sef. It is well. IJN
I believe Emy and others are through with their interview. Pls give us info. I hope it went well with all of u.
it went well... They just asked me questions on my present work experience after i introduced myself. Nothing much!
went well, I ws asked abt myself, colour of my suit and tie, y I kip Afro hair, does my mum likes it, wat wld happen if my wife asked me to cut it afta marriage, wats pipus impression abt me, do I no myself well etc. No cracking question @ all. Thank God for 2day.
more 80 came 4 d interview 2day....
Am bck too. I wz askd 2 tel dem wat bizness adminstration is all abt....wat resources is most critical in an organzation....where i wld be more comfortabl 2 wrk?? Dat wz all. No head-jamin qiestions. It wz all fun out there,u can confirm dt frm sureboya & lmao.
Mine wz gr8 also..dey askd about my sch, y banking, recent happenings in d banking sector, my work experience(bank related too) nd oda personal questions plus itwz vry interactive nd interesting.
@sureboya, sent yu a pm.
Una no de hear word @debo and cutlassman, oh sorry axeman, I have said it times with out number, go and keep yourself busy, you can learn mechanic like bravehost did, vulcaniser like don did learn, and me who is now a father of a nursery 3 year old child. We owe it to DB cos of the long wait hehehehehe. @axeman, but to go learn aboki shoe cobbler work for fit you oh hehehehehe. But seriously, you need to keep yourself busy if not, this wait can be really killing
@bravehost, you go change name to Mr sand oh sorry Mr stone na training school name be that? Abeg gist me the secret behind the name change oh, make I know if me too go change my own
Abeg I hear say DB de carry trainees go shrine so make una pray for me make them no carry me, bcos if them venture carry me go, na trouble be that oh, that means I no go de give info oh. So make una pray, fast, cry, any how but make them no let my leg touch that shrine do hehehehehe
I remain my humble self
RICHEST MAN the CEO
Malvina is such a shy lady...
..Oh really?? @Lmao
Hehehehehehe, and so the chyking don start oh, malvina I hope say you understand wetin lmao de talk hehehehehehe
@richest
Na wa 4 u oooo. I don dey learn work already jare, anytime we dem ready make dem let me knw as I dey go travelling jare go relax frm all di stress and wahala. @ least MCdonalds go dey pay me for learning ow to flip burgers and fry chips..
Dose wey get intvw today, all the best and success is urs guys.
I remain loyal. Till I post again. Its friday make I go see as e dey happun for town.
Lagos medical hopefuls..I hail o, jst pray we get goodnews by month ending. We will surely get there...