@MIB..so na u dey go cause trouble 4 Raufu Taylor abi?? Lolz. Abeg oooo. mayb Dats y dem dey ask me irrelevant questions like wats d colour of thr ceiling, My tie and my suit, afta u don show dem clevage. Lols
Printable View
@MIB..so na u dey go cause trouble 4 Raufu Taylor abi?? Lolz. Abeg oooo. mayb Dats y dem dey ask me irrelevant questions like wats d colour of thr ceiling, My tie and my suit, afta u don show dem clevage. Lols
Anyway.. Na joke sha cos I knw say @MIB na guy
@mib #Lips sealed#
Hahahaha,oh my God,so Sureboya?so na funny pass u wan kill me with laugh,even the ? Was the colour of my car..
@Ehis...no be joke ooo, na wetin dos guys ask me b dat, mayb dey wan knw weda I get colour blindness cos I no undstand dem...
laff no go kii me 4 here sha.
@sureboy, seriously?
@mib, ayaf heard o, loll!
Very very serious...@Lmao and Emmy10 can confirm it
Chai, they don give us that swear swear form oo for us to sign. Hmmmm chai na wa oo. wetin I go do now?
Konfessor I didn't get ur pm o... Watsup
tear d form
@richest
Wetin dem di oracle write put inside ?
@ all who resumed TS today, ma best wishes go out to u all. @ all medical hopefuls( ma humble self included) and all the TS hopefuls, I believe this month holds great and wonderful news for us all. Happy new month to ma fellow DIAMONDS!!!!!
@sureboya, I think I go with prettyben
@prettyben, good one thanks for standing by me
@axeman, my brother if you see wetin them the oracle write for us eeehh, kai, them say make we no even talk am, them carry black blood write them the things, them come say make we use black or blue blood take write too say we no talk, tell anybody anything wey concern DIAMOND BANK *smh*
@sureboya, I think I go with prettyben
@prettyben, good one thanks for standing by me
@axeman, my brother if you see wetin them the oracle write for us eeehh, kai, them say make we no even talk am, them carry black blood write them the things, them come say make we use black or blue blood take write too say we no talk, tell anybody anything wey concern DIAMOND BANK except na CEO say make we talk am *smh*
@medical guys- a call do d HR guys today wasn't a gud news...dey still have pple dat have done medicals prior to march batch n dey re still waiting for TS #sad
@richestman
Na wao ooo, u for take RED ink sign am naaa.lol.
@debo
Wao na real sad news be dt oooo. Why dem dey mess lag peeps up like this naaa. Na wao oooo. So dem jst dull people wella. Even some peeps sef don resign their appointment unto say them go call soon. Well as for me I have shifted base to Gods Own country till they ready call us.
@ richestman,bravehost, Donnemyk,my gr8 men,I wish u all de best in TS as u assume trainin..evry step shal put smiles on ur faces IJN.@donnemyke, I'll gv u a call. Realy hpy 4u guyz.
@axeman,abeg send me invitation & fax a copy 2 de embassy...I nid 2 c obama ova dis issue. Its so GAADAGA! Maybe if I tender DB congratulatory sms, Bank of America myt gv me a beta offer. Sriosly o.lol
@ all,dat reminds me,US Visa lottery hz started 2day...endevor 2 apply on ur system. System wit internet explorer9 I guess. Edit ur passport 2de recommended size,600 by 600. Google de site; us dv lotery 2014. Gdluck
Dem just dey dull us lag peeps sha...some1 that did apptitude test like abt last 3weeks in abj is already going for medicals 2day..,did 1st n 2nd interview same week of d apptitude test..na wa ooh.
My people this place na fun oo,them no de gree us use phone,na inside toilet I hide now to give una update. hehehehehe.
See chicken, rice meat pie kai, I will this school will continue oo
Chai see enjoyment. I don add another 30kg to my size only today
Hehehehe
B4 end of training school, I go don turn yokozuna Ooº°???°ºoO
Hahahahahahahaha
@richestman, I knw say u nor dull de house...ur head dey there broda. Enjoy all those meat finish so dat dem nor go serve us de one wey una remain..hehehehoohohahahahah!!! Coret man! I bliv u. Enjoy o! U deserv it. Very soon,we'll av 2 sue DB under de auspices of naijahotjobites 4 deprivin us of our right 2 early TS merriment.lolzzzz. Al de best.
@richest,Maximum flexing ooo.... @debo,menh! Dats so sad to hear! I know by God grace I will surely get a better offer b4 diamond medicals and TS since I left some offers for them. †ђξ news is not new..I hibernate nursing †ђξ tot of diamond bank till I hear frm them.*SMH*
@richestman..lolsss, na u ask wetin u go do nah. Me feel say if u tear am, u no go dey under any power not to give us info..hahahahahahaaa
@prettyben, no mind me Jare..na info me wan dey get frm him ooooo. As he don sign d form now, no info again.lols
@Richestman, na chicken, rice and meat pie update u wan dey give us now?? Na wah ooo. Lols...dey no give u form to sign not to update on the food too ??
Omo de form na real oh. It must be signed with black bic. Even those dat mistakenly signed with blue bic were given new forms. Dat stuff fit get spiritual implications men. Guy......play safe oh. But enough buffet men. Am a big boy. Plz house go to google search engine and dial de best paying bank in Nigeria. U must see us among de best 3
@buchi dont knw d prob wt my account sha. Seems am not able to send pm. Pm me ur email addy den
@emy, kingfisher, sureboya, I de see and feel all of una
@Donnemyke, ur head de there, I don use this night go price motor were I wan drive oo. hehehehehe
I met bravehost, ola, donny, and a whole lot of other guys today,both the ones wey de comment and the once wey there own na to just de look the this thread like say na beauty magazine,there own na to just enter the thread look and commot, but its fun, really fun.
DIAMOND BANK IS A PLACE TO BE. ITS LIKE HOME AWAY FROM HOME
I dint know were helping some people before now, there are so many people who benefit fron the information we share here,I saw that today.
But the bad part na that swear swear form wey we sign, infact, person caLl am modern shrine hehehehehe, its called oat of confidentiality, we sign today till my signature finish, I had to borrow my neighbour own to finish the form.
But make una no worry, wen I get any info that's gonna benefit the house, I surely will feed the house, but I hope say wen I wan give the info, the modern shrine no go cease me oo!!!
Test comes up again in owerri 7th OCT, and we are the last batch for training school for this year, so guys I just advice you people who are waiting for medical and training school to keep yourself busy bcos you guys still have till like next year, go keep yourself busy
Like I will always say for the guys
Learn mechanic or Vulcanizing or welding or plumbing or carpentry or...... all na to keep yourself busy hehehehehe
And for the ladies
Go learn tailoring, hairdressing, you fit go do house girl work or even get pregnant, remember all na to keep u busy
Hehehehehe
I remain my humble self
RICHEST MAN THE CEO
congrats to doz dat resumed TS today. I just got my invite for test dis saturday. Wish me success o
Same with me oh..pls who knows wat 2 expect?
Just usual secondary school mathematics, some short comprehensions and some logical reasoning. ALL OBJECTIVES
Lil advice for those writing test on saturday.......Start from Critical reasoning, then go to Verbal reasoning before you finally solve the quantitative reasoning..its quite cheap, but u gotta be fast....No time......Peace
Men,dis house is all fun 4 me nw...especialy since richestman don enta dere 2realy confirm his name wit financial backing of de naira,lol.@richestman,nor mind my mouth o,na slip of voice,lolzzzz. U & donny don scatter my brains wit money talks 2nyt.na so so money I go dey dream nw. I get discouraged frm oda intervws wen eva I hear dis DB gd pay rumors.@richest,bravest & gr8test donny,congrats men..let TS knw u guyz ar "distinguished" cos u ar active NHJobites, nt de passive eavesdroppers. We'll c guyz soon...100yrs nor be 4 eva.one luv.
@Malvina, Sureboya, Emy, u guyz had ur interviews 2weeks b4 mine, av u bn contacted by DB or has any of u guyz called d HR to know what's happening?
@October2011..Notin yet frm dem ooo, no congrat message @ all
@october2011,we avnt rcvd our congrats sms...u made a nice point dere; I tink its wise we call de HOUR 2 av a 1st hand info on de issue. I'll try callin dem 2day.
@bravehost, richestman, wish you all the best at training school, we'll all get there in jesus name. Amen.. Success in all your endeavours..
I just got ma success msg 4 2nd intavw had on 28/09/2012. Thank U Lord
Diamond don com again oooo, na 14th I do my own, notin yet..
@prettyben...congrat