@axeman,abeg send me invitation & fax a copy 2 de embassy...I nid 2 c obama ova dis issue. Its so GAADAGA! Maybe if I tender DB congratulatory sms, Bank of America myt gv me a beta offer. Sriosly o.lol
Printable View
@axeman,abeg send me invitation & fax a copy 2 de embassy...I nid 2 c obama ova dis issue. Its so GAADAGA! Maybe if I tender DB congratulatory sms, Bank of America myt gv me a beta offer. Sriosly o.lol
@ all,dat reminds me,US Visa lottery hz started 2day...endevor 2 apply on ur system. System wit internet explorer9 I guess. Edit ur passport 2de recommended size,600 by 600. Google de site; us dv lotery 2014. Gdluck
Dem just dey dull us lag peeps sha...some1 that did apptitude test like abt last 3weeks in abj is already going for medicals 2day..,did 1st n 2nd interview same week of d apptitude test..na wa ooh.
My people this place na fun oo,them no de gree us use phone,na inside toilet I hide now to give una update. hehehehehe.
See chicken, rice meat pie kai, I will this school will continue oo
Chai see enjoyment. I don add another 30kg to my size only today
Hehehehe
B4 end of training school, I go don turn yokozuna Ooº°???°ºoO
Hahahahahahahaha
@richestman, I knw say u nor dull de house...ur head dey there broda. Enjoy all those meat finish so dat dem nor go serve us de one wey una remain..hehehehoohohahahahah!!! Coret man! I bliv u. Enjoy o! U deserv it. Very soon,we'll av 2 sue DB under de auspices of naijahotjobites 4 deprivin us of our right 2 early TS merriment.lolzzzz. Al de best.
@richest,Maximum flexing ooo.... @debo,menh! Dats so sad to hear! I know by God grace I will surely get a better offer b4 diamond medicals and TS since I left some offers for them. †ђξ news is not new..I hibernate nursing †ђξ tot of diamond bank till I hear frm them.*SMH*
@richestman..lolsss, na u ask wetin u go do nah. Me feel say if u tear am, u no go dey under any power not to give us info..hahahahahahaaa
@prettyben, no mind me Jare..na info me wan dey get frm him ooooo. As he don sign d form now, no info again.lols
@Richestman, na chicken, rice and meat pie update u wan dey give us now?? Na wah ooo. Lols...dey no give u form to sign not to update on the food too ??
Omo de form na real oh. It must be signed with black bic. Even those dat mistakenly signed with blue bic were given new forms. Dat stuff fit get spiritual implications men. Guy......play safe oh. But enough buffet men. Am a big boy. Plz house go to google search engine and dial de best paying bank in Nigeria. U must see us among de best 3
@buchi dont knw d prob wt my account sha. Seems am not able to send pm. Pm me ur email addy den
@emy, kingfisher, sureboya, I de see and feel all of una
@Donnemyke, ur head de there, I don use this night go price motor were I wan drive oo. hehehehehe
I met bravehost, ola, donny, and a whole lot of other guys today,both the ones wey de comment and the once wey there own na to just de look the this thread like say na beauty magazine,there own na to just enter the thread look and commot, but its fun, really fun.
DIAMOND BANK IS A PLACE TO BE. ITS LIKE HOME AWAY FROM HOME
I dint know were helping some people before now, there are so many people who benefit fron the information we share here,I saw that today.
But the bad part na that swear swear form wey we sign, infact, person caLl am modern shrine hehehehehe, its called oat of confidentiality, we sign today till my signature finish, I had to borrow my neighbour own to finish the form.
But make una no worry, wen I get any info that's gonna benefit the house, I surely will feed the house, but I hope say wen I wan give the info, the modern shrine no go cease me oo!!!
Test comes up again in owerri 7th OCT, and we are the last batch for training school for this year, so guys I just advice you people who are waiting for medical and training school to keep yourself busy bcos you guys still have till like next year, go keep yourself busy
Like I will always say for the guys
Learn mechanic or Vulcanizing or welding or plumbing or carpentry or...... all na to keep yourself busy hehehehehe
And for the ladies
Go learn tailoring, hairdressing, you fit go do house girl work or even get pregnant, remember all na to keep u busy
Hehehehehe
I remain my humble self
RICHEST MAN THE CEO
congrats to doz dat resumed TS today. I just got my invite for test dis saturday. Wish me success o
Same with me oh..pls who knows wat 2 expect?