laff no go kii me 4 here sha.
@sureboy, seriously?
@mib, ayaf heard o, loll!
Printable View
laff no go kii me 4 here sha.
@sureboy, seriously?
@mib, ayaf heard o, loll!
Very very serious...@Lmao and Emmy10 can confirm it
Chai, they don give us that swear swear form oo for us to sign. Hmmmm chai na wa oo. wetin I go do now?
Konfessor I didn't get ur pm o... Watsup
tear d form
@richest
Wetin dem di oracle write put inside ?
@ all who resumed TS today, ma best wishes go out to u all. @ all medical hopefuls( ma humble self included) and all the TS hopefuls, I believe this month holds great and wonderful news for us all. Happy new month to ma fellow DIAMONDS!!!!!
@sureboya, I think I go with prettyben
@prettyben, good one thanks for standing by me
@axeman, my brother if you see wetin them the oracle write for us eeehh, kai, them say make we no even talk am, them carry black blood write them the things, them come say make we use black or blue blood take write too say we no talk, tell anybody anything wey concern DIAMOND BANK *smh*
@sureboya, I think I go with prettyben
@prettyben, good one thanks for standing by me
@axeman, my brother if you see wetin them the oracle write for us eeehh, kai, them say make we no even talk am, them carry black blood write them the things, them come say make we use black or blue blood take write too say we no talk, tell anybody anything wey concern DIAMOND BANK except na CEO say make we talk am *smh*
@medical guys- a call do d HR guys today wasn't a gud news...dey still have pple dat have done medicals prior to march batch n dey re still waiting for TS #sad
@richestman
Na wao ooo, u for take RED ink sign am naaa.lol.
@debo
Wao na real sad news be dt oooo. Why dem dey mess lag peeps up like this naaa. Na wao oooo. So dem jst dull people wella. Even some peeps sef don resign their appointment unto say them go call soon. Well as for me I have shifted base to Gods Own country till they ready call us.
@ richestman,bravehost, Donnemyk,my gr8 men,I wish u all de best in TS as u assume trainin..evry step shal put smiles on ur faces IJN.@donnemyke, I'll gv u a call. Realy hpy 4u guyz.