Pls house, any news so far aspa d last NHIS exam in various centers? Pls make una talk oh! No keep mute soo we can no d nxt type.
Printable View
Pls house, any news so far aspa d last NHIS exam in various centers? Pls make una talk oh! No keep mute soo we can no d nxt type.
na only view una sabi, una no fit comment. haba! naija people...
No news yet. I took my test at Abuja.
Abeg,make una comment,we dey wait patiently,
Pls oh! Make una d comment oh!